Ishana Bundle

by SA Legend

Lyrics : Lexxie Lexxie/Samson Legend
Music : Samson Legend
Ebm		Abm		Bbm
1			4			5
The veins on my arms e dey tighten
Waiting for skies to lighten
The fear is gone make i no misbehave
For the victory that I crave
Light e dey end of the tunnel
Fire twigs ati ishano bundle
Smoke my weed and i harden up my heart
I mount my steed make i say my prayers
Deep inna the earth many rocky layers
Inna my town many women dem dey  tone
I mount my steed make i say my prayers
Deep inna the earth many rocky layers
Inna my town many women dem dey  tone
Do my will  do your part
The things wey you trust and u remember
Do my will  make you do your part
The light make e come make darkness sever
Do my will  do your part
Baby no go use me dey play
Make u make u do like i do
And if dem do yanga make you move
I  no know which side wey i dey gan
The skies empty and the sun  gone
You reach behind me in the storm
I pour hot oil rains from the sky
Then you are set loose to the rain
Bringing wrath and a leashing pain
I mount my steed make i say my prayers
Deep inna the earth many rocky layers
Inna my town many women dem dey  tone
I mount my steed make i say my prayers
Deep inna the earth many rocky layers
Inna my town many women dem dey  tone
Do my will  do your part
The things wey you trust and u remember
Do my will  make you do your part
The light make e come make darkness sever
Do my will  do your part
Baby no go use me dey play
Make u make u do like i do
And if dem do yanga make you move