Koroba
by Tiwa Savage
Lyrics : Tiwa Savage/Mystro/London/Vitoralli Music : Tiwa Savage/Mystro/London/Vitoralli London I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something He say darling I'm watching you Small thing you turn mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando You carry overload Yawa dey, igboro Sho wole, ko wole Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something I don't mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do I no mean to bother you, at all Monkey dey worki bamboo dey chop Kila me ti, tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koroba, koroba, koroba Koro, oya carry am Koroba, koro, kuru, koroba, koroba Oya everybody carry your something
Share these lyrics
1
Who Is Your Guy? (Remix)
03:31
View Lyrics
2
Commitment
03:11
View Lyrics
3
Tales By Moonlight
03:24
View Lyrics
4
Temptation
02:48
View Lyrics
5
No Wahala (Remix)
02:58
View Lyrics
6
Therapy
03:20
View Lyrics
7
Scared Of Love
02:48
View Lyrics
8
Stamina
02:46
View Lyrics
9
Voodoo (feat. Tiwa Savage, Wizkid, Danny Ocean & David Guetta)
03:57
View Lyrics
10
I'm Done
03:06
View Lyrics