PAMI
by Dj Tunez, WizKid, AdeKunle Gold, Omah Lay
Lyrics : WizKid/AdeKunle Gold/Omah Lay/Stanley Didia Music : WizKid/AdeKunle Gold/Omah Lay/Stanley Didia Pami Mm-mm Na me Pami, pami oh gbon gbon Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh Because me I no get time, pami oh Baby, don't kill my vibe, pami oh Shey we go make am 'til the morning Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o) If we do am make we softly now 'Cause all my money I go give titi lai lai a ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah), yea Ebelebe m oh woah ou woah See your love is so insane oh Na only you wey fit tame oh This my head wey dey craze oh Baby, girl for you I mad all the time oh Dem no fit quench our flame oh I am not afraid to let you know say Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now Go shawty, don't treat me like a fool now Oh baby Baby girl, I no be jew now, go shawty Na me be one for you now Say every morning, every night, everyday, oh my baby Pami, pami, pami, pami O fe pami, pami, pami, pami oh O pami, pami, pami, pami O fe pami, pami, pami Mi señor, señor Somebody call the popo (Popo) I want to report a murder case (Murder) Somebody call the popo, on my baby oh One man down on the love highway (Oh no) Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh Look what you done to me Look what you done to me, oh why, oh why Somebody call the popo (Popo) This love e go make me commit oh My baby oh, do me tender olomi oh Pami oh, pami, pami, pami O fe pami, pami, pami, pami O pami, pami, pami, pami oh O fe pami, pami, pami Melatonin overdose One shot, polly, I have to blow I get high when my life is low 'Cause up, there it just feels like home Everywhere maranma No time to check calendar No time, you can't kill my vibe oh You can't kill my vibe Pami, pami oh gbon gbon Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh Because me I no get time, pami oh Baby, don't kill my vibe, pami oh
Share these lyrics
1
MONEY CONSTANT
06:15
View Lyrics
2
Get Up
03:23
View Lyrics
3
Cover Me
03:18
View Lyrics
4
FIESTA
08:08
View Lyrics
5
ABANGANI
06:30
View Lyrics
6
Late Night
03:31
View Lyrics
7
Iskaba
03:44
View Lyrics
8
GBESE
05:09
View Lyrics
9
Kelegbe Megbe (Remix)
04:28
View Lyrics
10
Turn Up
04:10
View Lyrics