Time
by Majeeed
Music : Majeeed [Intro:] My son Don't ever forget that time waits for no man oh Make use of every time you spend on earth Don't forget the saying that time na money [Chorus:] Them dey find money, you dey find babe Na the only thing wey go fit make a man fail Paddie better soji, put your head straight Make e no go be had I know be the case [Verse 1:] You say you like kele with a fine waist Kele wey go make lawyer file case You dey form bobo with your 5k You no get money, you dey post giveaway Oh, my God [Bridge:] Time they say don't wait for nobody Time they say is really the money (Asiko ni koko koko) Time they say waits for nobody That same time na time wey no get time [Verse 2:] Give me five minutes, I'll be on my way Aunty Kilode an so so man place You say you no won soji, say you get craze We never start to dey talk you dey frown face Your night namorning with you estate Na so so corner corner follow one way But I see you when you off light for that Toyota Corolla (x2) Oh, Aunty wetin dey sup, oh? [Bridge:] Time they say don't wait for nobody Time they say is really the money (Asiko ni koko koko) Time they say waits for nobody That same time na time wey no get time [Chorus:] Them dey find money, you dey find babe Na the only thing wey go fit make a man fail Paddie better soji, put your head straight Make e no go be had I know be the case
Share these lyrics
1
No Room For Love
03:09
View Lyrics
2
Gbese
02:42
View Lyrics
3
Cry (shayo)
02:48
View Lyrics
4
Girls Deserve More Money
02:43
View Lyrics
5
Yawa No Dey End
02:26
View Lyrics
6
Luv You
02:50
View Lyrics
7
Cheers To Life
02:22
View Lyrics
8
California
02:20
View Lyrics
9
Peace of Mind
02:49
View Lyrics
10
Fine Girl
03:05
View Lyrics