Testing (Freestyle)

by Bils

Lyrics : Bils
Music : Bils
TESTING:
Is this thing on?
Everyday chocho, dem man too chat,
Dem mouth nor close,
That wan don fa, that wan go, that wan on kolos,
You no like my vibe, but you dey my page guy unfollow,
Feel like obo, when I kill my show, guy molowo,
ODG I’m a prodigy,
Starboy tins yeah you know its clean,
Tg omori when im on scene,
Feel like lungu boy cuz I dey do my thing,
If you not my gang, then dont pour my drinks,
Who dey smoke for back, I can smell the stink, Im dey your side, but I no link.
Pressure, Pressure, Gaza, Standard,
I never see girl wey bad like this
That girl and hookah, na 5 & 6 ,
That girl and bottle na 5&6, When she do that dance,  she don high like this,
Testing,
Testing,
Testing,
Testing,
This gon shake the whole Afronation,
Direct deposit, I go no patience,
Gang only, positive vibrations,
Obi house, the current location,
TikTok baddies use this sound,
The boys gon trend,
You follow am, And she follow back, Make I bend,
Never see dj wey mad like this,
Dj and gbedu na 5&6, Dj and ginger na 5&6,
Make I do my dance,
I don high like this,
Testing,
Testing,
Testing,
Testing,
Mic check 1,2
Mic check, Mic check 1,2 Mic check 1,2
Mic check, Mic check 1,2
Mic check 1,2
Mic check, Mic check, Mic check
TESTING!