Losing You
by Mavins, Johnny Drille, Magixx, Crayon
Lyrics : Charles Chibueze Chukwu/Alexander Adewunmi Adelabu/Prince Omoferi/John Ighodaro Music : Charles Chibueze Chukwu/Alexander Adewunmi Adelabu/Prince Omoferi/John Ighodaro [Verse 1: Johnny Drille] You see the numbers don't lie I dedicated my time To give you love, be that guy Wey go make everything right I fit to mental walahi Abi to love sef na crime Shey until I fall down and die You're my moonlight in the night [Pre-Chorus: Johnny Drille] But you don't look at me The way you used to, baby You know this is true chargie Making me jealous of your phone Can we just go back to The way we used to be, baby? You're so beautiful, tell me Am I doing something wrong? [Chorus: Johnny Drille] 'Cause I'm losing you slowly Losing you slowly yeah It's cold and it's freezing It's you that I need All the loving you show me Kisses in the morning yeah Me girl, I miss you Like eleran miss him machete [Verse 2: Crayon] This kind love you no fit komot This kind love making me comport My diamond, you're the one I want Dem line up wun see we **** up Me I no go let them o Me I no go let them o No no no no o Wetin be the problem o Baby, I go work am o [Pre-Chorus: Crayon] 'Cause you don't look at me The way you used to, baby You know this is true chargie Making me jealous of your phone And we don't do that thing The way we used to, baby You're so beautiful, tell me Am I doing something wrong? [Chorus: Crayon] 'Cause I'm losing you slowly Losing you slowly yeah It's cold and it's freezing It's you that I need All the loving you showed me The kisses in the morning Girl, I dey miss you Like eleran miss him machete [Verse 3: Magixx] My girl, my eye don clean like omo I be dey doubt you before like a promo But the way I'm falling for you Say if I no even get I go borrow Can't explain the feeling, but I'm feeling this way You're so special Like panadol you take all my pain yeah [Pre-Chorus: Magixx] But you don't look at me The way you used to, baby You know this is true chargie Making me jealous of your phone And no we don't do that thing The way we used to, baby You so beautiful tell me Am I doing something wrong? [Chorus: Magixx] 'Cause I'm losing you slowly Losing you slowly yeah Cold and it's freezing It's you that I need And all the loving you showed me Kisses in the morning yeah Girl, I dey miss you Like eleran miss him machete*2
Share these lyrics
1
Overloading (OVERDOSE)
03:25
View Lyrics
2
Alle
03:47
View Lyrics
3
My Shayla
02:33
View Lyrics
4
Away (Lilo Remix)
02:36
View Lyrics
5
Dorobucci (feat. Don Jazzy, Dr Sid, Dr Sid Tiwa Savage, Reekado Banks, Di'ja, Korede Bello & D'prince)
04:26
View Lyrics
6
Dorobucci Highlife (feat. Don Jazzy & Dr Sid)
03:54
View Lyrics
7
Peace Of Mind (Virgil Abloh Remix with Fela Kuti)
04:51
View Lyrics
8
Adaobi (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello)
04:20
View Lyrics
9
Halleluya (Burssbrain and Vitamin String Quartet Remix)
03:48
View Lyrics
10
Lady (Felix Da Housecat x Chris Trucher Remix)
04:53
View Lyrics