Asiwaju
by Ruger
Lyrics : Michael Olayinka Adebayo Music : Michael Olayinka Adebayo Cook that thing Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh See, I'm ahead of them, asiwaju I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni'lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni'lu mi, you go collect oh Cheers to my friends and clique When I call, demma all pulling up quick Strapped up with the guns and the swords and things Bring hеll to anybody wey try test me I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy I be old man, no go dey call me "Gen Z" Bredda see Steady giving them gap, mo ti lo far They can never near me As my lover, lover, just go My oyinbo wife, don show Omo, my polo white, my face show Sweet boy for life, they don't know Your serious babe dey worry my phone E don dey sup for back, you don't know Everyday we dey run am on code You suppose to know how the thing go Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh See, I'm ahead of them, asiwaju I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni'lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I'm a ****ing baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni'lu mi, you go collect oh Omo, na different steeze Singlet, belt, and ripped out jeans Man too wise, I no fit loose that cheese Oluwa thunder my body with blessings Ogbeni, ogbeni leave that thing When I say kukuruku cook that thing Who dey check?, who dey check am? Oya look that thing Face white, yansh black, I rebuke that thing Make nobody try stress me, I no be JJC I don't if you get it on a top rating Affiliate with the best team, you wan race me We no dey do the same thing, hmm, hmm Canoe no be jet ski, omo you say wetin? No go reason me less, omo, you go chop crapping I do it diligently, won le mi Won le ba mi Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh
Share these lyrics
1
Dior
03:40
View Lyrics
2
Girlfriend
03:17
View Lyrics
3
PIPE ME UP
02:53
View Lyrics
4
Make Way
02:44
View Lyrics
5
Toro
03:15
View Lyrics
6
Romeo Must Die (RMD)
02:40
View Lyrics
7
barry wonder
02:42
View Lyrics
8
Sidepiece (feat. Ruger)
03:16
View Lyrics
9
Luv Again
03:40
View Lyrics
10
Bae Bae
02:34
View Lyrics