STATE OF EMERGENCY
by Young G Mozes
Music : Moses Godday young g mozes on the play Produu!!! see the kind mata wei we get to solve oh! tell me why then no go para, when the country just dey scatter why them no go para, when them call nobody answer. hm hmm why them no go para when government steady dey lamba them why them no go para when body dey hot like fire yay! say! our leaders dem just dey use us cos of money them put confusion turn a brother against him brother with tribalism and religion omoh them para like para and some dey turn to barawo bigi man dey jand dey jolly my jiggaz steady para o omo dem para like para oh and some dey turn to barawo only time naija boys dey happy dem dey for talakuta dem dey gbana o say for talakuta dem dey gbana o say for talakuta dem dey gbana o say carry am, carry am, carry am go alausa carry am, carry am, carry am give oga musa nak am nak am nak am till e head e marama nak am nak am nak am till e head e come normal ehen i no fit steady con dey suffer for wolrd make my pastor telli me say i go enjoy for up (heaven) for this funny country i dey monkey go cook and when e don mr baboon go chop omoh them para like para and some dey turn to barawo bigi man dey jand dey jolly my jiggaz steady para o omo dem para like para oh and some dey turn to barawo only time naija boys dey happy dem dey for talakuta dem dey gbana o say for talakuta dem dey gbana o say for talakuta dem dey gbana o
Share these lyrics
1
ACTIVITY
02:50
View Lyrics
2
African Man Love
03:43
View Lyrics
3
Zombie
03:03
View Lyrics
4
STATE OF EMERGENCY
02:37
View Lyrics
5
JOHN CENA (Remix)
02:47
View Lyrics
6
JOY
03:04
View Lyrics
7
JOY
03:04
View Lyrics
8
LIKES AND DISLIKES With Corizo (Remix)
02:31
View Lyrics
9
JOHN CENA
02:46
View Lyrics
10
JOHN CENA
02:46
View Lyrics