Rush
by Ayra Starr
Lyrics : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe Music : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe Vibez Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girls no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa ri pa pa ri Jofunmi Japata, I dey go ghana You never touch, you dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch Edey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling)
Share these lyrics
1
Bloody Samaritan
03:07
View Lyrics
2
People
03:04
View Lyrics
3
Commas
02:37
View Lyrics
4
Away
02:49
View Lyrics
5
My Love (feat. Ayra Starr)
02:56
View Lyrics
6
Santa
03:13
View Lyrics
7
Overloading (OVERDOSE)
03:25
View Lyrics
8
Sability
02:46
View Lyrics
9
Bad Vibes
02:48
View Lyrics
10
Take It To The Top
02:05
View Lyrics