One Leg Up
by Blaq Jerzee, Tekno
Lyrics : Tekno Music : Tekno/Blaq Jerzee Alakwa Release, position (Eyemeee,, ooooh eyeme ooohhoo eyeme oo Ooooh eyemee) Dem one kill person Dem never learn there lesson This na oluwa wey dey bless me,. Eehee ,. Don’t stress me (Don’t stress) Make I live my life ah Nwanyi ocha Biko yemu lighter Make smoke my igboooo oh no Make I smoke my marijuana Ahahah One leg up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Two leg up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Three legs up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Four Legs up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Shabala abi balotelli shey nobody go contest o Even lukaku no go fit Kaku if you see baby lovet o C Ronaldo no go score for your net na me day play the defence o I play my shot like a Sunday oliseh baby no more re bound o Oni jen gbenu si jen lala kula yeh yeh If you sabi balance show me some stamina yeh yeh ewo bo se duro tun layi wo Amerika oyeh yeh And I wanna play your league like a laliga. One leg up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Two leg up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Three legs up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Four Legs up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) (Osambelete!!, Kuro’nbe Elekuele Warobodo warobo finger Wonle kpa ginger never never never never never never never) Make I live my life ah Nwanyi ocha Biko yemu lighter Make smoke my egboooo oh no Make I smoke my marijuana Ahahah One leg up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Two leg up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Three legs up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) Four Legs up (Ngwa bend low shey you see say time no dey) My people jam jam jam See dem dey wyne wyne wyne Dem done dey See dem dey Don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me. (Ngwa bend low They you see say tome no dey Ngwa bend low They you see say tome no dey Ngwa bend low They you see say tome no dey Ngwa bend low They you see say tome no dey)
Share these lyrics