Okay
by M.anifest, Worlasi
Lyrics : Nabeyin Panford/Kwame A. Tsikata/Worlasi Langani/Derek Fagbohun Music : Nabeyin Panford/Kwame A. Tsikata/Worlasi Langani/Derek Fagbohun Agogo sef come go Who be you go way you Waaasss (ka) Again again man blow You still dey hate? Ei Joe Okay x8 I'm here to last not to carry last M.anifest the god with a funny laugh Bad man ting till I retire Tell a low life mek e reach higher No dey hear when they talk chaw No sey my style mek dem hostile I'm up five nil before half time Tell a bench player mek e perch I no have time, tell dem Hook [Worlasi] Agogo sef come go Who be you go way you Waaasss (ka) Again again man blow You still dey hate? Ei Joe Okay We back with another run tell your mother Take this one chop Easter and Sallah Asta la vista to all my wahala God Mc nobody badder See vim, m.ani workout I dey the gym, my ideas workout This song already blow Vim strong, you already know Agogo sef come go Who be you go way you Waaasss (ka) Again again man blow You still dey hate? Ei Joe Okay I catch a vibe while you catch feelings I know I'm a catch so I'm not tripping Me den the squad so so ambition Mek I spoil der I'm buzzing cousin I might turn my cell off Jokes on you if u thought that I fell off Gyae roff OK u barb Kaba god, yeah you barb We all right No dey matter what you get na na All we want be some peace or hide If you no dey alright Hide your body Hide your soul Kpoeda kpa Theydi Kpooo You no contribute Hide your bowl Agogo sef come go Who be you go way you Waaasss (ka) Again again man blow You still dey hate? Ei Joe Okay
Share these lyrics
1
Lolo
05:03
View Lyrics
2
No Long Talk
03:06
View Lyrics
3
Follow-Fashion
03:57
View Lyrics
4
High Life
03:02
View Lyrics
5
The Unfadable
02:57
View Lyrics
6
Tomorrow
03:22
View Lyrics
7
Dam (N)
02:26
View Lyrics
8
Feels
03:46
View Lyrics
9
Don't Follow Me
03:30
View Lyrics
10
RUMOURS RIDDIM
02:55
View Lyrics