Side Chick
by Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn
Lyrics : John Kwesi Dosunmu-Mensah/Anidugbe Oluwatobiloba/Yemi Eberechi Alade/John Saviours Udomboso/Marcel Akumwata Music : John Kwesi Dosunmu-Mensah/Anidugbe Oluwatobiloba/Yemi Eberechi Alade/John Saviours Udomboso/Marcel Akumwata [Intro: Kizz Daniel, DJ Big N] Try to be cool Try to be nice And try to focus It’s another one Vado DJ Big N When you are big you are big abeg [Verse 1: Kizz Daniel] Put it down on me Put it down tan tan tan Your body tantanana E dey risky But your body Coca-Cola I want to give bacpanana Anytime that you call I go sharply come over Me I no go think am twice Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena [Refrain: Kizz Daniel] If my woman catch us E no go nice E no go If my woman catch us E no go nice E no go [Verse 2: Yemi Alade] Give me love Give me love Play it all on me No mind if you don’t mind Make I do the do on code You got the things that I like I got the things that you want Mе I no send If your girl dey back I just to wan chop clean mouth [Refrain: Kizz Daniel] If my woman catch us E no go nicе E no go If my woman catch us E no go nice E no go [Verse 3: Young Jonn] Jiggy! Wetin you find go sokoto E dey for my sokoto And I know you think I’m a Casanova Wanbi shey you no like fashionova Lotori mi loje gbese eh Sempe And you no I like to play play Vado gbemi trabaye Dollar dollar Beni le [Refrain: Kizz Daniel] If my woman catch us E no go nice E no go If my woman catch us E no go nice E no go [Outro: Kizz Daniel, Yemi Alade] Oh my baby I’m available Baby no dey I go dey for you Put it down on me Put it tantantantan Oh my baby, I’m for you Oh my I’m for you o
Share these lyrics
1
Cough (Odo)
02:56
View Lyrics
2
Buga (Lo Lo Lo)
03:03
View Lyrics
3
Nesesari
02:58
View Lyrics
4
No Wahala (Remix)
02:58
View Lyrics
5
Shu-Peru
02:19
View Lyrics
6
Sooner
02:33
View Lyrics
7
GWAGWALADA
03:08
View Lyrics
8
A1
02:11
View Lyrics
9
RTID (Rich Till I Die)
02:52
View Lyrics
10
Follow Her (feat. Kizz Daniel)
02:46
View Lyrics