Cover You
by Nubaby, BNXN fka Buju
Lyrics : Tolu Ogunwomoju Music : Tolu Ogunwomoju/Daniel Benson O Baby girl, I Cover you You be the, One I choose Girl, if you dey for me Like I don dey for you Girl wetin I go do, baby Girl I love the way you do o Now you dey make me want to pull up No be say I no go dey for you O baby girl, I don tey for you Ke di ke di, Jeje All the things you doing Baby girl, na sempe Iwo na ni, Iwo na ni mo fe Iwo na ni, ni mo fe fe fe Oou Ahh Eh ya Baby shake am, make I control am O baby, touch me make I calm down O girl you know, your body bam bam (Bam Bam) [Whine up, come down, jiggy down low, Girl your body bad, would you gimme some more, Been a long time, wey you gimme some love Baby take it down low] O Baby girl, I Cover you You be the, One I choose Girl, if you dey for me Like I don dey for you Girl wetin I go do, baby I cover your body (Your body) I pour you my honey Joromi Joromi o Girl you see what I see o I cover your body o I spray you my money o Joromi Joromi o Can you see what I see o O baby you like nice today, what is going on o You look fine and all o I don’t mean to flatter you at all o And that your backassi too big and all o And all the guys want to know o If you’re single or you’re not o I want to know know o If you go come my side If you go come my yard If you know that you’re around o Will you ring my line If you come my side If you come my life And I call you No worry I gat you I cover your body (Your body) I pour you my honey Joromi Joromi o Girl you see what I see o I cover your body o I spray you my money o Joromi Joromi o Can youseewhatIseeo
Share these lyrics