Shameless

by Rhodecy, The Kentucky Headhunters

Lyrics : Rhoda Adenne Emmanuel
Music : Rhoda James Emmanuel
Ohh
Ohh
Oh!
Ohh, I no dey shame for your matter!
Kai!
Dem say make woman dey calm down
But I get fire wey dey burn burn
If na sin to love you like craze
Then call me guilty, no be phase
I go buy case! (I go case)
For your matter
Dem go jam craze (Dem go jam craze)
For your matter
My love no dey fade
I love you well well
Na Dem go tear race
For our matter.
I no dey shame for your matter
I go shout am for plaza
Dem go talk, dem go scatter
But I no send, I go love you harder
Dem say make woman dey calm
But I get fire wey dey burn
If na sin to love you like craze
Then call me guilty, no be phase
Na only God I dey fear
Not dem wey dey watch like seer
So make we do our thing
No apology, no forming queen
I go buy case! (I go case)
For your matter
Dem go jam craze (Dem go jam craze)
For your matter
My love no dey fade
I love you well well
Na Dem go tear race
For our matter.
I no dey shame for your matter
I go shout am for plaza
Dem go talk, dem go scatter
But I no send, I go love you harder
Dem say make woman dey calm down
But I get fire wey dey burn burn
If na sin to love you like craze
Then call me guilty, no be phase
I go buy case! (I go case)
For your matter
Dem go jam craze (Dem go jam craze)
For your matter
My love no dey fade
I love you well well
Na Dem go tear race
For our matter.
I no dey shame for your matter
I go shout am for plaza
Dem go talk, dem go scatter
But I no send, I go love you harder
Dem say make woman dey calm
But I get fire wey dey burn
If na sin to love you like craze
Then call me guilty, no be phase
Na only God I dey fear
Not dem wey dey watch like seer
So make we do our thing
No apology, no forming queen
I go buy case! (I go case)
For your matter
Dem go jam craze (Dem go jam craze)
For your matter
My love no dey fade
I love you well well
Na Dem go tear race
For our matter.
I no dey shame for your matter
I go shout am for plaza
Dem go talk, dem go scatter
But I no send, I go love you harder