Make Am
by Patoranking
Make Am -Patoranking/Ebonyi State Band Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say I get one paddy He dey stay for shogunle He get small money He come pack go ajegunle This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don't know I don't know I don't know mama eh I don't know I don't know I don't know papa eh Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother ehehe Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Sister ehehe Some people forget people help them Some people no send people wey help them But remember people wey help you Cause if you fall na dem go still rise you Some get money begin gapa And dem change the way dem waka Na to dey carry big big kaka Them no fit buy their mama wrapper Forget say you get now Morrow get belle now Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother ehehe Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother hehehehe Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother hehehehe Blessings follow me
Share these lyrics
1
Particula
03:23
View Lyrics
2
Love You Die
03:15
View Lyrics
3
Babylon
02:57
View Lyrics
4
Halé Halé
03:28
View Lyrics
5
Open Fire
03:46
View Lyrics
6
My Woman, My Everything
03:51
View Lyrics
7
Jericho
03:15
View Lyrics
8
Kolo Kolo
03:15
View Lyrics
9
My Woman My Everything (feat. Wande Coal)
03:51
View Lyrics
10
Condo
04:11
View Lyrics