All Of Us (Ashawo)
by Fireboy DML
Lyrics : Adedamola Adefolahan Music : Adedamola Adefolahan [Verse 1] Mutumina Wetin dey prah? Wetin dey sup oh? I want to yarn You too dey prah You too dey form Shey make I chop oh before e sha [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Verse 2] I apologize say I do anything for your back, baby When I no dey mad, I go shaperly go and come back ehn No be my fault say I famous oh Make I no cast for Lagos oh If the girls e dey call my name I go gbe body oh Ah ah ah [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on mе, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you chеat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Verse 3] Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get? Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get? No be my fault say I famous oh Make I no cast for lagos oh If the girls e dey call my name I go gbe body oh Ah ah ah [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Outro] Na shayo oh Na ashawo oh
Share these lyrics
1
Bandana
02:58
View Lyrics
2
ready
03:14
View Lyrics
3
Peru (Acoustic)
02:52
View Lyrics
4
Innocent
02:52
View Lyrics
5
Vibration
03:18
View Lyrics
6
yawa
03:00
View Lyrics
7
Sere (Remix)
03:14
View Lyrics
8
Me and My Guitar
02:14
View Lyrics
9
Shake
02:21
View Lyrics
10
Heavy Heart
05:28
View Lyrics