Lyrics365
No Result
View All Result
Lyrics365
No Result
View All Result
Lyrics365
No Result
View All Result

Lyrics365 > Amazing Grace

Amazing Grace

"Amazing Grace" Lyrics by

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh(crocodile skin)

Verse 1.
Na your amazing grace dey jeep me going
When I’m falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I’m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I’m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can’t reach me you need a ladder
I’m flying high helicopter

Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai Higher
My mind over matter

Verse 2
Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As – dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
make I fit to reason my

MY MIND OVER MATTER
So hot I’m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can’t reach me you need a ladder
I’m flying high helicopter

Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher

Share this:

  • Click to share on Facebook (Opens in new window) Facebook
  • Click to share on X (Opens in new window) X

Related

Next Post
Ladies (Get Up)

Ladies (Get Up)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *




NEW

  • ifeye (interlude)
  • r u ok?
  • say moo!
  • echo
  • DOREMI
  • LOST & FOUND
  • awesome
  • VVV
  • dawns
  • vitamin I
  • kick back
  • night life
  • YES
  • One Bite
  • BURNING BLACK

    © 2025 lyrics365

    No Result
    View All Result

      © 2025 lyrics365