Camaro
by Owoblow
Lyrics : Owolabi Ayomide Music : Owolabi Ayomide Lyrical crusicypher Owoblow Mo se se gba camaro Owo shi ma choke kamaro Moti sha Bigo Moti sha Facebook Instagram na my agbelebu Work hard no Dey sleep oh People wey get no Dey give oh E deep oh Steady grinding like a thief oh Omo Ope to gba figo Lowkey he deep oh Praying on jah Even pastor Dey sin oh Nobody holy Na scope and guiding My true ones been suffering And smiling Why you go tell me make I no kaku Life hard made me smoke banku Na why I Dey bring Korede face your fears Money go come Better Wipe your tears Kosowo ristler ta fin fagbo Depression make Omo boy To Dey fagbo This life is short and it’s so deep Person Dey work and arrgh New taker don Dey take and spray Old taker go still take again Awon min para pelu visa Aiye le you go soon meet your teacher Wanti oppress me pelu Agbara Main reason ti mofin sha gbana My head Dey think I Dey move so slow Biti coco I Dey move so slow **** the opps And **** the popo Things on things in my loco Moti slow down I’m on coco Bami we 2 gram it’s a jumbo Breathing for you I Dey you I’m hold ing my breath I don’t know The way you do This life na war Otu dabi kunfu Tori o gbon Otu peni kan fool Awon wa wontun Rowo lo school Thank jehovah If you keeping it cool Finding kaluba Motu she tete Wani kotan Wan tuni kinlo sempe Egbe kegbe Moti kegbe kegbe Mose dating Moti deshe deshe
Share these lyrics
1
View Once
02:40
View Lyrics
2
Ayanfe
02:19
View Lyrics
3
Girls Online
02:55
View Lyrics
4
Casamigos
02:20
View Lyrics
5
Femme Nuit
02:37
View Lyrics
6
Other Day
02:34
View Lyrics
7
Sinner
02:45
View Lyrics
8
Alignment
02:25
View Lyrics
9
GOD ABEG (feat. Kennylin & Owoblow)
01:37
View Lyrics
10
LISTEN
02:59
View Lyrics