Sinner

by Owoblow, Sady, Henrino

Lyrics : Owolabi Ayomide
Music : Owolabi Ayomide
Omo the struggle
Kilefe so Mr sady
Owoblow
It’s another doremi oh
Listen!
Omo to lo school
Tode kawe
Oshase gbowo male
Him papa na pastor
Street tu pe ni Omo ale
This story I Dey talk
No be story I go minimize
Ergghh
Bami gbe sori screen make we visualize
Ori toma debe koni lele
Money wey go come he go choke Motin ba so
This hustle wey you see my nigga
No be day job
You no Dey check rate
Oshi loso pelu gator
Money go come
Dey play
Better work hard
No need kin sofun maga
Kolo Bo card
Hustle is so real
Them no Dey help person
Na for this same hustle
You go know person Dey shenk person
Ama sinner
Ama sinner
That position wey then take you back
Omo no be their fault,
Ori lo mon fun anybody
Ejo won ko
So i tell them ki won ma fi enu ko
Yeeh eh yeeh Any disappointment was a lesson
Pele wole shoyinka
Nibi tawon omo ti n pa maga 30
School na scam
School na scam
California Washington
O yato si ketu ojota
Mo ti ri bread oku butter
It has forbidden
Make i no ri ire gba make i no re ire gba
It has forbidden make i no dey onto
OMO na money matter
nai Dey my mind
Activities around
Oluwa that kind money wa go blow my mind
Still blow there mind
No mixture money ketchup
24/7 on my grind I no Dey miss lecture
Oboy you know the matter carry Dey go
Money Dey flow
Money Dey grow
ohhhhh
OMO na money nai Dey my Mind
That kind tin
OMO that kind tin
Me and my guys pull up in that slip
OMO na normal tin Omo na normal tin
Ama sinner
Ama sinner
That position wey then take you back
Omo no be their fault,
Ori lo mon fun anybody
Ejo won ko
So i tell them ki won ma fi enu ko
Yeeh eh yeeh Any disappointment was a lesson
Pele wole shoyinka
Nibi tawon omo ti n pa maga 30
School na scam
School na scam
California Washington
O yato si ketu ojota
Ikosi de yato si Ketu
Alapere kinto pe 2
Mojade ninu hood
Koma tomi pelu pistol
See my brothers up and we waiting just to get there
Mama told me son
Soon you will get there