Lyrics365
No Result
View All Result
Lyrics365
No Result
View All Result
Lyrics365
No Result
View All Result

Lyrics365 > SPINALL & Teni > Psalm 23

Psalm 23

"Psalm 23" Lyrics by SPINALL & Teni

We in the building
DJ Spinall
TENI TENI TENI TENI TENI TENI
Here we go
The Lord is my shepherd, I shall not want
Psalm 23 cover me
Psalm 23 cover me
Psalm 23 cover me
My enemies dey wait me for door
All of una together no fit koba me
Psalm 23 cover me
Psalm 23 cover me
Bi ti Wasiu Ayinde, issa vivid imagination
They can’t never ever be like me
Even for their dream na me dem dey see
All of them know won le to mi
All of their girlfriends dey die for me
“Mothermother” i’m up
“Mothermother” i’m up
And you know wassup
“Mothermother” i’m up
“Mothermother” i’m up
“Mothermother” i’m up

And you know wassup, cos we go fuck shit up
Atlanta bouncing
O jekowo, omo na bouncing
And i pull with the strippers
All of them dancing
VVS Icy, all of them love me
Cash the Cash, you cash out the dough
Always on the road
Bash Ali the floor
Seven hallelujah
Psalm 23 for you haters
F*** y’all
Here we go
The Lord is my shepherd, I shall not want
Psalm 23 cover me
Psalm 23 cover me
Psalm 23 cover me
My enemies dey wait me for door
All of una together no fit koba me
Psalm 23 cover me
Psalm 23 cover me
Bi ti Wasiu Ayinde, issa vivid imagination
They can’t never ever be like me
Even for their dream na me dem dey see
All of them know won le to mi
All of their girlfriends dey die for me
“Mothermother” i’m up
“Mothermother” i’m up
And you know wassup
“Mothermother” i’m up
“Mothermother” i’m up
“Mothermother” i’m up
And you know wassup, cos we go f*** shit up
TOP BOY

Share this:

  • Click to share on Facebook (Opens in new window) Facebook
  • Click to share on X (Opens in new window) X

Related

Tags: SPINALL & Teni
Next Post
Alone With You

Alone With You

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *




NEW

  • ifeye (interlude)
  • r u ok?
  • say moo!
  • echo
  • DOREMI
  • LOST & FOUND
  • awesome
  • VVV
  • dawns
  • vitamin I
  • kick back
  • night life
  • YES
  • One Bite
  • BURNING BLACK

    © 2025 lyrics365

    No Result
    View All Result

      © 2025 lyrics365